The Future Awards Africa 2022 Winners list: Tems, Bimbo Adeyemo, odas win for This year event

95 Views Comment Off

Collage of nominees from di Future Awards Africa

Wia dis foto come from, Others

Future Awards Africa don announce winners for di 16th edition of di awards.

Di event happun for Lagos, South West of Nigeria on Sunday 20, February, 2022.

Di TFAA na annual awards wey dey celebrate young pipo between di ages of 18 and 31, wey don make outstanding achievement for di year under consideration.

Di organisers say dis awards dey celebrate trailblazers wey don choose to defy di status quo and redefine di norm for dia various fields within di past year.

Making di list of dis year award nominees na di founder of Chess in Slums Africa, Tunde Onakoya;, Social media influencer and popular #EndSARS campaigner, Rinu Oduala.

Ogbonge Kannywood actress Maryam Yahaya, Plateau-born fashion model, Davou Pwajok and Nigerian Afro-Fusion singer, songwriter and record producer Daniel ‘BNXN’ Benson also gbab nomination for dis year TFAA.

On-Air-Personality, Nancy Isime go host di 16th edition of The Future Awards Africa, di Central Working Committee of The Future Awards Africa tok am for inside statement.

“Nancy Isime wey also be past winner na inspirational actress and exceptional host.

Nancy Isime

Wia dis foto come from, Nancy Isime

She carry di fierce determination of a challenger and di child-like inquisition of a builder, so for her to host di Awards na perfect choice.” di organisers tok.

Meet di winners for dis year TFAA

The Future Awards Africa prize for content creation

Isaac ‘Zicsaloma’ Aloma (30)

Tayo Aina (29) WINNER

Onyekelu ‘Jenni Frank’ Jennifer Ebere (27)

Apaokagi ‘Taaooma’ Maryam (22)

Emmanuel ‘Mr Funny’ Ejekwu (26)

Tobi ‘Street Church’ Oreoluwa (31)

The Future Awards Africa prize for advocacy & activism

Solomon Ayodele (29)

Wilson Atumeyi (29) WINNER

Rinu Oduala (23)

Fatima Tafoki (24)

Naima Idris Usman (27)

Shedrack Danladi (29)

The Future Awards Africa prize for community action

Vera David-Emesiobum (31)

Tunde Onakoya (27) WINNER

Blessing Ingyape (31)

Saratu Ishaya Abdullahi (27)

Aliyu Sadiq (24)

Ibrahim ‘Flag boy’ Adebanjo Akinwunmi (25)

The Future Awards Africa prize for music

Joseph ‘Joeboy’ Akinwale Akinfenwa-Donus (24)

Adedamola ‘Fireboy’ Ade Folahan (26)

Oyinkansola ‘Ayra Starr’ Aderibigbe (19)

Chukwuka ‘Ckay’ Ekweani (26)

Stanley ‘Omah Lay’ Didia (24)

Daniel ‘Buju’ Benson (24)

Temilade ‘Tems’ Openiyi (26) WINNER

The Future Awards Africa prize for professional service

Adeyemi Adetunji (29)

Daphne Akatugba (31)

David Oyawoye (24)

Khalil Nur Khalil (28) WINNER

Abiodun Animashaun (30)

Blossom Egbude (24)

The Future Awards Africa prize for acting

Teniola Aladese (28)

Maryam Yahhaya (24)

Nengi Adoki (31)

Temi Ami-Williams (24)

Emeka Nwagbaraocha (24)

Abayomi Alvin (27)

Bimbo Ademoye (30) WINNER

The Future Awards Africa prize for journalism

S.I Ohumu (26)

Abdulbaqi Aliyu Jari (30)

Laila Johnson-Salami (25)

Yvonne Okhaifoh (28)

Chisom Peter Job (19)

Agbaje Ayomide (22)

Elfredah Kevin-Alerechi (32)

The Future Awards Africa prize for lawyers

Oyinkansola ‘Foza’ Fawehinmi (25) WINNER

Mobolaji Oriola (27)

Damilola Wright (29)

Iredumare Opeyemi (32)

Oluwaseun Ayansola (27)

Kelechi Ibe (27)

The Future Awards Africa prize for film

Akay Mason (28)

Kayode Kasum (30) WINNER

Dada ‘Oluwadabest’ Temitope (29)

Victor Edem (25)

Nora Awolowo (22)

Abdul Tijani ‘Abdul TJ” Ahmed (27)

The Future Awards Africa prize for entrepreneurship

Omoye Abulimen (28)

Olatunji Adenike Rukayat (28)

Lade Lois Olaiya (27)

Jerry Mallo (27) WINNER

Jumoke Dada (27)

Ore Runsewe (31)

Joel Ogunsola (28)

The Future Awards Africa prize for technology

Kennedy Ekezie (24) WINNER

Abubakar Nur Khalil (22)

Dare Adekoya (22)

Yanmo Omoregbe (28)

Timi Ajiboye (28)

Hanu Fejiro (26)

Eluan Ben (24)

The Future Awards Africa prize for art and literature

Chigozie Obi (24) WINNER

Mayowa ‘Shutabug’ Alabi (27)

Niyi Okeowo (27)

Renike Olusanya (27)

Eloghosa Osunde (29)

T.J Benson (30)

Arinze Ifeakandu (27)

The Future Awards Africa prize for health and wellness

Dr. Chinonso ‘Aproko Dr’ Egemba (31)

Dr. Chioma ‘Dr Zobo’ Nwakanma (29)

Dr. Princess Ifeoma Ike (29)

Dr. Cassandra Akinde (30) WINNER

Dr. Opeyemi Adeyemi (29)

Dinatu Emmanuel Ishaka (26)

Odunola Olabintan (25)

The Future Awards Africa prize for academic achievement

Mufid Sulaiman Abubakar (29)

Ikanna Okim (23)

Asaka Ewerechukwu Favour (21)

Goodness Adesewa (24)

Uchechi Promise Echefu (29)

Joseph Oloruntola Adeola (28)

Uzoaku Odinachukwu Amadi (24)

Joy Adesina (24)

Elizabeth Ekeoseye (21)

The Future Awards Africa prize for fashion

Weiz Dhurm Franklyn (30) WINNER

KIING DAVIIDS (28)

Temitayo Ilesanmi Nathan (28)

Seun Olopade (28)

Bolajo Fawehinmi (30)

Mariam Afolabi (28)

Davou Pwajok (24)

The Future Awards Africa prize for service to young people

Femi Falana

Tony Elumelu

Aisha Yesufu

Dr. Akintoye Akindele

Ooni Adeyeye Enitan Ogunwusi

Atedo Peterside

Olowogboyega A. Olayemi

The Future Awards Africa prize for young person of the year

Mohamed Salah (Egypt) (29)

Angeline Makore (Zimbabwe) (32)

Jerry Mallo (Nigeria) (27)

Andrea Iyamah (Nigeria) (28)

Lelise Neme (Ethiopia) (29)

See some of di talents wey don win di Future Awards Africa

Boxer Israel Adesanya wit im Future Awards Africa

Wia dis foto come from, The Future Awards Africa

David ‘Davido’ Adeleke – 2017 The Future Awards Africa prize for music winner.

Ayodeji ‘Wizkid’ Balogun – 2017 The Future Awards Africa prize for young person of the year

Timini Egbuson – 2019 The Future Awards Africa prize for acting

Damini Ebunoluwa ‘Burna Boy’ Ogulu – 2019 The Future Awards Africa prize for music

Israel Adesanya – 2019 The Future Awards Africa prize for sports

Chief Editor
Author: Chief Editor

Nigerian Community,News, Events and more

About the author

Nigerian Community,News, Events and more

Related Articles